Nigerians dey currently mourn di death of Ifeanyi Adeleke wey be di son of ogbonge musician David Adeleke aka Davido and Chioma Rowland wey be celebrity chef. Di three-year-old pikin drown yesterday ...